Wetin we call dis foto, Police for Rivers State rescue 10 women and girls from one child trafficking syndicate for Ikwerre LGA 14 January 2023 "I no get help naim make I find myself for dis situation.
Dem find one 20-day-old baby girl wey dey bury alive and e dey fight to survive, according to wetin hospital authorities tok. Na one shepherd wey dey carry im goats go di area to go find food bin hear ...